Men Dey Reason - S01 E61

Story 2 years ago

Men Dey Reason - S01 E61

Read Story: SEASON 1 EPISODE 61

As the policeman brought Tega out, i was shocked

to see that Tega had grown skinny, and his neck

was as tiny as a broomstick. “guy una forget me

abi?” Tega said, “we no forget you oh, we just

dey busy, and we no want make dem arrest us

join” Man said. “guys, make una help me beg

Officer Bimpe make she release me na” Tega

pleaded. “when you dey enjoy kpormor, we follow

you chop” Brainbox f’oolishly said.

We left the station without pleading to Officer

Bimpe on Tega’s behalf oweing to the fact that we

were scared. “but we for help Tega beg that

Officer Bimpe make she release am na” Man said

as we walked home. “guy, that O”femmanu Officer

wicked oh, she fit arrest all of us oh” I said. “if to

say una wan go beg her, i for no follow una”

Brainbox stated.

Previous Episode

Men Dey Reason - S01 E60

Next Episode

Men Dey Reason - S01 E62

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
The alpha’s omega mate - S01 E26
Story | 9 mins ago

The alpha’s omega mate - S01 E26

His sexual addiction - S01 E54
Story | 2 hours ago

His sexual addiction - S01 E54

His sexual addiction - S01 E53
Story | 2 hours ago

His sexual addiction - S01 E53

His sexual addiction - S01 E52
Story | 2 hours ago

His sexual addiction - S01 E52