Men Dey Reason - S01 E62

Story 2 years ago

Men Dey Reason - S01 E62

Read Story: SEASON 1 EPISODE 62

As we were a few metres close to reaching home,

my phone suddenly rang, i recieved the call.

It was Florence, she wanted me to come supply

her more Jewelleries, that she had sold all the

Jewelleries she was it. I told her i would come

later, because i needed to poo, my stomach was

running 100metres.

“guys, una belle dey do una wetin my belle dey do

me so?” I said. “yeeeh! make we rush go house,

s’hit wan comot for my nyash” Brainbox

complained. “me sef ooooooh!” Man cried.

“e be like say na that rice and beans wey we chop

for Mama Calabar place, e be like say the beans

don spoil” I said.

As we hastened our steps, something came to my

mind, that thing albeit funny but it was the

truth. Who would first use the toilet while the

others wait on a queue? So i said, “guy na me go

first use toilet oh, na me s’hit dey worry pass”,

“na me oh, my own s’hit don dey comot” Man cried.

“make una two go use our Toilet, me i go go use

dem Bigie own” Brainbox said.

I know as you read, you would be suggesting in

your mind why don’t we use Bush water closet?

That was a no-go-area.

Previous Episode

Men Dey Reason - S01 E61

Next Episode

Men Dey Reason - S01 E63

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E31
Story | 2 days ago

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E31

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E30
Story | 2 days ago

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E30

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E29
Story | 2 days ago

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E29

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E28
Story | 2 days ago

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E28