Men Dey Reason - S01 E02

Story 2 years ago

Men Dey Reason - S01 E02

Read Story: SEASON 1 EPISODE 2

“how we go do am now?” i said as we sat in

the room the following day. “i don call PKC,

him say make una come stay with am for him

house” Tochiba said. “which one be make una

come stay with am for him place? U no go

follow us go?” Brain box asked Tochiba. “i dey

go village go stay oh, because i hear say some

people dey build new house for village, so

alluminiun contract go dey for me” Tochiba

explained. I saw sense in his decision.

PKC was a nice young pastor in our church.

His real name was Kelechi, KC for short. So

PKC was a short form for Pastor Kelechi. The

guy was an easy going guy. He was the kind of

person that could take a bullet for his

friends, but he loved food so much. The had a

“ruminant” stomach. He could eat a bucket

full of Eba and still ask for more.

“but guy u no try oh, u for tell us since say ur

house rent don dey expire so we for try hustle

out money” I said to Tochiba. “i no wan

disturb una na, abi na una follow me pay the

last one wey i pay? Una dey pursue una sch

tins na, una need money for una sch tins na”

he responded.

Four day later, Tochiba had already packed

his properties to the village that morning.

As i and Brainbox walked from Umunkoto;

where we were staying, to Ozommiri; where

Pkc was staying with our bags, i was happy i

wasn’t going there alone, i was happy i was

going with my friend Brain box, not know i

would meet alot of very funny friends in

Ozommiri.

We got to Pkc’s house on time to meet a full

house.

Previous Episode

Men Dey Reason - S01 E01

Next Episode

Men Dey Reason - S01 E03

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Invincible - S01 E3015
Story | 5 hours ago

Invincible - S01 E3015

Invincible - S01 E3014
Story | 5 hours ago

Invincible - S01 E3014

Invincible - S01 E3013
Story | 5 hours ago

Invincible - S01 E3013

Invincible - S01 E3012
Story | 5 hours ago

Invincible - S01 E3012