"Allow ads" and Popups to avoid redirection of your browsers.

Must Read: My Experience With an Upcoming Artist

Episode 7 years ago

Must Read: My Experience With an Upcoming Artist

Boo boo” you dey fresh ooo
” Ma Bros na God”..When u con enter yesterday naa ??

” I went to settle some things. Ni
! Oya naw.Badht guy
” Ehnn…. How d package wey u con do naa ??
” We thank God ooo .. The thing dey,we pray Make result good .

” Boo boo,the Professor.. scholar….

” Bro na u na,doro mega superstar
” Na me be dat …talent different from talent …

” Yes ooo.baba mi.lol..Na your name everywhere for twitter, Facebook. nairaland
‘ Haa, u even land for better time, i dey even go studio today sef ..Na d wahala i go dey sort yesterday jare..

” ehnn..

” Na your bag be that ??

” yes…haha wetin dis girl slippers dey do for here..

” Who be that …..

” my sister.. i hope say she no….He said checking load of books la!d against the wall.. ” God save this girl..Always searching my property.

” Hehe .Girls ow we go do dem……but akube.your mama don talk say make u no comot early now
Na mama Akube u dey send “”
” Lol ”
” Make i go find Spag cook,make we chop before we go “..I no fit dey chop yam this early momo..

” Ok naa..but bro how far with your admission”runs naw ??

” We still dey push am oo.

This was his 3rd year at home without admission.. i don finish my secondary school and na my final year me dey so..
.. Despite the fact shey akube senior me with like 3 years,only those close to him know say he never get admi not to talk of ssion.

Previous Episode

Must Read: My Experience With An Upcoming Artist

Next Episode

Must Read: My Experience With An Upcoming Artist

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6