"Allow ads" and Popups to avoid redirection of your browsers.

Must Read: My Experience With an Upcoming Artist

Episode 7 years ago

Must Read: My Experience With an Upcoming Artist

” shey bi na your 5th track be this guy ”
” yes ooo..This one na hit jam.

” U sabi say your first four tracks wey me i hear own.dem no
” eh i sabi..i sick small when i be write that track
” Ehnn..shebi u no sha sick now sha….( laughter)
” How your babes ow ??
” which babe ” Akube said suprised.

” haa all this babes
” lol..all of dem no serious jare..na money dem dey find
” lol..Buh i think say dem day fall for celeb ni
” Oga park well abeg..If dem Come close say u be celeb.wetin u go use maintain dem…..no be money
” Lol.. All dose money.cash .wey u dey show nko
” Guy man,na publicity naa..as i no get manager, i gats manage myself….

” Lol ” Akube haa…. Abeg heat day oo..i said as i bin dey use cloth fan myself.

” Haa no vex,dem don cut our light, my mama no gree pay bills after 3 months
” Ehn .i sha see say light dey outside too..una no get gen
” Noo …Na The Gen i sell, use gather money for my second track…

‘ U sell your mama Gen ?? I said amazed

Previous Episode

Must Read: My Experience With An Upcoming Artist

Next Episode

Must Read: My Experience With An Upcoming Artist

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6