Must Read: My Experience With an Upcoming Artist
Must Read: My Experience With an Upcoming Artist
” leave him ” leave him ” .shebi na your phone morning night and evening u kukuma dey chop,continue day chop am.God is your strength… Your sister don Cook yam for Kitchen . If u don ready,go chop am as usual :\
” Boo ,greet your mama for me oo –
” Yes ma
” And deliver the package… i even trust u …You are not like some people wey we know but we no fit call …she Stated directing her gaze to akube.
” hahaha ma …I will deliver it ma ” I said..
Please Talk to him.Tho you are younger.. please Talk to him
” .ok ma .i will do my best..
” Please do. Look at…
Mummy we will talk ma …..I promise… I said smiling.
Haa ..shebi is for his for hin own good..The thing wey just pain na say pikin wey good na him papa,bad pikin na him mama ” .. She stated as she left the house.
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}