Must Read: My Experience With an Upcoming Artist
Must Read: My Experience With an Upcoming Artist
What ??
Yes now ..I told her i was coming tonight !! U no dey dere when i talk am .??
Akube,it must be the alcohol in your system i swear…. u dey joke abi.. i replied in a jovial manner..
Joke ke ??? Guy i for no go but u know. girl wey i just meet he no go make sense make i promise to see her tonight.make i no con go…she no go take me as a man of my word..
WTF ??…Go back to go and pick a girl …this can never happen..i had enough already today.
Listen mgoat.its already late…She doesnt care if u a man of your word.or a man of your mouth.
See if na d car dey do u ehn.. tomorrow morning ehnn…U fit carry d car take her out.. If u like. u fit return car back to owner nextweek.nextmonth or next year sef.that is btw d two of u..but tonight ??? NO
.Hmmn ‘ He breathed a Deep sigh
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}