Must Read: My Experience With an Upcoming Artist

Episode 7 years ago

Must Read: My Experience With an Upcoming Artist

( DEVIL AT WORK )

Ok..

I just wan do am once….collect am sharpaly in the next 2 weeks.. give this man and…do d pkg ..
..get signed !!!

Hmmn

As i dey look this song..he be like say video go dey for am
Ok…ehn ( diverts to another issue as i was tired of his Music shii talk ) Mgoat what of the money wey your mama give…

( cuts in)… Shut the F**K up boo…am talking about my music career here…u talking about one catfish money for one shop wey i no dey get any profit. Fr….See just shut up
Tor..At this point i had no choice than to shut up..After all.he didn’t force me to follow him..i don enter this one naa.Na another one i go dey pray make God save me from .

( After like 5 mins)

Ok am sorry…

No am not angry..

am just stressed out and angry sey i no fit record that stuff finish today..

Ok ..i understand bro..

Yea…so i no day …( pauses) Wait oo wait oo wait
Wetin happen
Boo u be idiot .i don forget sha
Forget what ..dont tell me you forgot something at d studio o pls .Even if it your…sorry d iphone…we are not going back..

Ode …So u don forget..

Forget what now guy ??

Dat girl we carried in d afternoon..

DatsincereChic…i was supposed to meet her tonight.

Previous Episode

Must Read: My Experience With An Upcoming Artist

Next Episode

Must Read: My Experience With An Upcoming Artist

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6