Must Read: My Experience With an Upcoming Artist

Episode 7 years ago

Must Read: My Experience With an Upcoming Artist

Ehn

On set, she do well, they twist her yansh, …. i dey smack her yansh ,, they press her on set,,I dey enjoy .She dey twist am on me, dey whine and twerk.So after d video naa. I meet her make we continue with wetin we do on set.

Ehn… bad guy ..wetin con happen ???

She no gree oo.I even think say na money, i no fit allow her yansh go like that, i say i go pay her 25 k.. she no still gree
Haha

I sha wan use rough play tear am that time, but na slap she slap me ooo
Yee
Con add sey she no fit date ordinary..na so she put am oo ordinary upcoming artist like me
Choi
Na so she no allow me f her ooo
Choi boy we must blow ooo
Haa wetin we go do, Person wey see us they smooch and as she dey twerk on me 4 insyd video go think says i go F**K am, dem no sabi sey na 40k i waste with the 3 mins twerking she just do for the video. Na one person 4 month salary be that.

At this point, i could not help but giggle .. as kodekeys was also smiing hard at his corner.
Lol boo sef na laugh..

Haa bro u dey laff. He go better… na story all dis one go be later
Na so baba.. but why she con..

We heard footsteps ourside.Tujaguar was back and had apparently,filled the gen with fuel while we talked and he listened on outside.

Lol .see as the girl yeye radius….i no fit laugh po
Lol jaguar….so u dey even hear us. When u reach.

Yes naw.. i don dey outside since, i bin dey pour fuel..lugh don almost kill me die
Haha na so we see am ..

Mgoat ..how far nah…..

Jaguar jaguar..

Bro…..he greeted me
Hi …

Hmmn radius, jaguar, kode na my brother, boo be this….. mgoat said
Haha your blood brother..

Lol na my brother sha…. wetin happen
E no resemble u ni. See as hin quiet
No mind am jare. He still dey form ni.. quiet ke
All i could do was smile.

Mgoat. Shey u don ready..

Sure

Tor abeg i no want make dey cut and cut ooo
Haha old things are pass away
No be u.. ??? na u dey always talk..

Haha i promise this time i go record at one take, no cut cut,
I pray so,.the last time na 14 takes we do on top one song oooo. U sha see say radius dey here and two other artist still dey come plus na even small fuel’i buy self . So e go pay u if u roll am once and we no do cut cut..

Sure sure promise.

Tho kode , abeg help me connect the recorder and play that mgoat beat, make he first flow makr we see
Wait wait. Now jaguar, .how far normal normal naw. ???

Y

Previous Episode

Must Read: My Experience With An Upcoming Artist

Next Episode

Must Read: My Experience With An Upcoming Artist

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6