Must Read: My Experience With an Upcoming Artist
Must Read: My Experience With an Upcoming Artist
Oya baby
Eh… the producer joined in as mgoat seemed finally ready to drop some bars.
Baby Succulent
Baby Succulent
You be yoghurt oooo….
Eh … yoghurt yoghurt … jaguar shouted at d top of voice as he backed up.
Baby u be my yoghurt oo
Na only u i got oooo i got i got i got oo
But before i forgot forgot oo
Anyone wey wan come btw us na with broom we chase dem comot oooo.
Oya u be my yoghurt
I go lick u like yoghurt
Oh no i dont mean doughnut
My body strong like coconut
I dey up me i no be groundnut
I go nourish your body like carrot…
Wow …wow …jaguar did not let him complete the freestyle as he sat there, clapping and hailing mgoat..
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}