"Allow ads" and Popups to avoid redirection of your browsers.

Must Read: My Experience With an Upcoming Artist

Episode 7 years ago

Must Read: My Experience With an Upcoming Artist

Wetin una con dey talk for inside way one cost fight ” ?? I asked as we drove off…I was sitting comfortably in the car now,the AC bin dey blow better air to my head.

” Don’t mind him jare..na rubbish he wan dey talk …mumu
” Ehn …but na him get this car
” Noo ..na Tomtom15 get am
” akube chill naw, Shebi i dey usually see you dey pose with..

” Boo ,Abeg make i concentrate .u sabi say na auto,and d thing go dey move by himself.. make wetin happen to Lalasticlala in 1982 no con repeat himself
.
Tor…I sincerely hope there is a valid explanation for all this bullshit..

As we dey go .dey drive.. na so this guy dey drop snippets of the song wey he wan go record..

This time ,he comot the Small doctor.Opomulero anabi collection disc wey day d disc player. con put hin aux cord to hin phone..

Make we no lie d beat was banging.. I was already unconsciously vibrating to it…I dey try strain hear some of d things wey the guy been dey talk
.
Baby u fine ….i go give u banana.. oya come and take d hammer….banana dudu …Banana dudu

Previous Episode

Must Read: My Experience With An Upcoming Artist

Next Episode

Must Read: My Experience With An Upcoming Artist

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6