Must Read: My Experience With an Upcoming Artist
Must Read: My Experience With an Upcoming Artist
” We don reach Studio ??
” No oo..na that my Sister parol side naw…Package well oo ‘ he said to me adjusting my belt and cloth well.
” Am ok like this..What’s is wrong with my dressing ?? I said.very irritated.Him wey suppose check him dressing sef no check am…Mumu.
” Bro..no dey house oo..The gateman said. “Sleeplishly” .E be like say sleep never comot for hin eye ..” But”…Shey u go enter.make u wait for am ??
” No oo , no oo ” We go wait for him for gate small ..ehn….
” Wahali Dede to me” Sai Buhari ” The gateman. replied as he went back on his bench to visit the dreamland we cut short ..
” Make we call am naw ..I stated
” I no get credit ni ” He replied
” Borrow now ”
” The 100 naira i borrow since last week i never return am naw..and den no go allow person borrow if person no repay …
” Hmmn u go give me my money back..cos i dey save am wan call my male ni o
” No worry.i no go use am too much…he said as i gave him d phone.
We called him and he stated he was coming back home soon…
” So we waited again …
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}