"Allow ads" and Popups to avoid redirection of your browsers.

Must Read: My Experience With an Upcoming Artist

Episode 7 years ago

Must Read: My Experience With an Upcoming Artist

i got the inspiration at our shop”
” ehn
” there was this time .one of this customers at our shop approached me about how to do my sister parol…

” ehnn
” Ehnn …he sha dey talk ” your sister is a diva..o fine.. Baby diva ” baby diva ni sister e yen .. ..i want her to be my Baby Diva
” hmnn…..What a weird way of getting inspiration for A song !!!.

” So the line stuck in my head… And u know since when i bin don day talk sey i go drop song..Na that period i bin day serious about am..

Na so we shall talk ,i help am do the stuff and we settled.. Hin dey part of d people wey Even contribute for d first track.we go reach hin side today too. But na hin first talk dat ” Baby diva ” .
” so u do your sister parol 4 am ”
” yes naw..my sister sef dey enjoy am naw because the man dey help her 4 her hairdressing salon..

‘ Lol ..shebi na marriage
” marriage for where ..person wey don get fiancee..! Abeg free that side….” So as i was saying..i got d line from there and developed d rest…

” Hmmn nice one .freestyle d one wey u wan do naw
” no oo.wait make we reach studio first,no rush naw.hehehe.i sabi say u don dey anticipate..

;D
Soon he went to take his bath..

Previous Episode

Must Read: My Experience With An Upcoming Artist

Next Episode

Must Read: My Experience With An Upcoming Artist

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 9

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 8

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 7

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6
episode | 6 years ago

Must Read : Quality of love - Season 1 - Episode 6