Gucci Gang - S01 E14

Story 2 years ago

Gucci Gang - S01 E14

Read Story: SEASON 1 EPISODE 14

Man:which borehole again,which borehole

(u neva see anytin)

Me:u no no wetin be borehole,i wan piss na

wetin e mean

Man:i dont understand

you want to pee?

Me:yes na

Man:please i dont want to go late for a wedding i have a wedding to attend.

Me:ehen?,so because say you dey go wedding ma no piss.

ma Piss for body nii!?.

Man:hmmmn,ok be brief,i dont want to get late.

( ”MAD OO!”

make una play me

”KE -STAR” BY DAVIDO)

;Omo,see green light;

Me:thank you sir,let me do quick quick.

i open the car door and went to a bush near my street and started pretending to pee.

Dis man eyes still dey on me.

chai,how i go take escape now.

luck ran on me as his phone rang and he pick it to receive the call.

Geez!

”thank you baba god

”Anoda green light

Before they said jack robinson I quickly run to our fence and climb it and jump into my compound

”his fada nyansh”

on getting to the house Landord shock me with a suprise i didnt expect….

——–

GUESS THE SUPRISE

NEXT

T.B.C

Previous Episode

Gucci Gang - S01 E13

Next Episode

Gucci Gang - S01 E15

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Jeffry And Billy - S01 E25
Story | 7 hours ago

Jeffry And Billy - S01 E25

Jeffry And Billy - S01 E24
Story | 7 hours ago

Jeffry And Billy - S01 E24

Jeffry And Billy - S01 E23
Story | 7 hours ago

Jeffry And Billy - S01 E23

Jeffry And Billy - S01 E22
Story | 7 hours ago

Jeffry And Billy - S01 E22