Gucci Gang - S01 E15

Story 2 years ago

Gucci Gang - S01 E15

Read Story: SEASON 1 EPISODE 15

Geez!,jesus christ of onitsha!,Blood of zechariah!.

All my expensive Gucci dresses,Gucci wrist watches,Gucci shoes,Gucci bags e.t.c

were all lying on the dirty floor outside.

”Chai!,Baba landlord has killed me ooo!.”

i quickly dashed to his door and started banging his door.

”Chai!,my life savings’

”gbam,gbam,gbam.

Landlord:wu be dis stupid imbecile of person wey wan break my door.

(geez!,na me get all dis insult?)

Me:oga landlord na me oo!,na Andy.come out come out.Wahala dey

Landlord:Oh na you be the foolish imbecile wey wan break my door ba?.After you refused to pay my my house rent,na my door you come for again.

(see dis man o,i nofit compare all dis my Gucci wey u just destroyed o)

He come out and meet my angry look

Me:baba landord whats the meaning of all this nonsense you did.

(i pointed at my Gucci Dresses lying down on the floor).

Previous Episode

Gucci Gang - S01 E14

Next Episode

Gucci Gang - S01 E16

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
The Widow - S01  E02
Story | 6 hours ago

The Widow - S01 E02

The Widow - S01  E01
Story | 6 hours ago

The Widow - S01 E01

100 days girlfriend - S01 E95
Story | 11 hours ago

100 days girlfriend - S01 E95

100 days girlfriend - S01 E94
Story | 11 hours ago

100 days girlfriend - S01 E94