Gucci Gang - S01 E13

Story 2 years ago

Gucci Gang - S01 E13

Read Story: SEASON 1 EPISODE 13

Me:You no get A.C for dis car?

Man:my A.C does not work

Me:your A.C does not work?

Man:yeah

Me:na you sabi,na you heat go kill,if you like just dey stingy,so i no go chop out of your A.C. Ndiara!

just dey go straight joor.

Man:you mean i should

continue going,we are now far from where i pick you from while they told me that the wedding venue is not far from where i pick you from,or are you trying to kidnap me?

the man yelled angrily

(no kii ursef my street is even 2 house from here.)

Me:oga no vex na,no dey shout on me o,na why me no like to dey do good samaritan,Eh,

pesin do good samaritan now e turn to bad pesin.

Man:young man,please

where is Lord lugard street for God sake

am getting late.

”hiaeee”

hope dis man no go give me heart attack with shout.”

(omo,i need an excuse to give dis man o.We don near my street)

Me:we go soon reach there joor,calm down your blood dey hot.

we kept going until we reach my street

Me:ehen stop,park make i open borehole.

Previous Episode

Gucci Gang - S01 E12

Next Episode

Gucci Gang - S01 E14

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Jeffry And Billy - S01 E25
Story | 6 hours ago

Jeffry And Billy - S01 E25

Jeffry And Billy - S01 E24
Story | 6 hours ago

Jeffry And Billy - S01 E24

Jeffry And Billy - S01 E23
Story | 6 hours ago

Jeffry And Billy - S01 E23

Jeffry And Billy - S01 E22
Story | 6 hours ago

Jeffry And Billy - S01 E22