Gucci Gang - S01 E04

Story 2 years ago

Gucci Gang - S01 E04

Read Story: SEASON 1 EPISODE 4

omo! i quickly japa into

My room,i check my wadrobe and choose my beloved Gucci fashion shirt,and also my expesive Gucci jeans,all worth 70k

i also brought out my Gucci sneaker shoe and also worn it.

chai! and i neva buy my Gucci belt ooo, no qualms make i use the available one first.

I check my self in the mirror.i was like

”Chai,Hushpupi no do pass dis one.”

”Hello,let’s go there”

i quickly lock my door and take an okada to james place.

When i reach inside the house,i saw a bunch of guys with laptops,some with girls. and drinking away their sorrows ”nawa oh d party neva start sef”

I sight my guy james on a cushion with two girls. ”dis my guy sha”

on sighting me,he sprang up to welcome me.

James:yeeeah,Andy my guy,A.K.A aremu Gucci.long time o

Me:no see,but guy you dey enjoy see as you fresh,sapa no dey ur side.

James:guy forget dat one joor,na dis real estate am into.Wetin you wan chop Na. babe prepare my guy here some pizza.

Me:pizza? which one be dat one?,bring semo or eba

Previous Episode

Gucci Gang - S01 E03

Next Episode

Gucci Gang - S01 E05

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
What A Deal - S01 E23
Story | 5 hours ago

What A Deal - S01 E23

What A Deal - S01 E22
Story | 6 hours ago

What A Deal - S01 E22

What A Deal - S01 E21
Story | 6 hours ago

What A Deal - S01 E21

What A Deal - S01 E20
Story | 6 hours ago

What A Deal - S01 E20