Gucci Gang - S01 E03

Story 2 years ago

Gucci Gang - S01 E03

Read Story: SEASON 1 EPISODE 3

omo no time to check time o,i quickly drop my phone, and pick my towel,and pour some water in my bucket and started moving to the toilet to have my bath.

i no fit miss this invitation,james na my correct gee. No be all those yeye ones wey na only bet9ja playing don spoil their brain.

on my way to the bathroom,i saw my landord coming outside from his room.

licking his usual morning chewing stick

on sighting me,he frown his face and started walking to me

”chai,dis man don come with im wahala and i still dey owe him 2years house rent,wetin i go do now

Landlord:hmm,hmm[clears his throath]Andy why are u dodging me since,were my money,eh,were my money.

Me:papa juniour gimme small time abeg,i go pay you

na one of my guys call me,once he give me money i go pay you na, haba!

Landord:ok o,i give you three days,if u no pay me my house rent

you go pack comot!,okay?

Me:noted

he left me chanting his usual abusive words at me,

i no mind am sha,i went and took my bath ready to go and meet james.

Previous Episode

Gucci Gang - S01 E02

Next Episode

Gucci Gang - S01 E04

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
What A Deal - S01 E23
Story | 4 hours ago

What A Deal - S01 E23

What A Deal - S01 E22
Story | 4 hours ago

What A Deal - S01 E22

What A Deal - S01 E21
Story | 4 hours ago

What A Deal - S01 E21

What A Deal - S01 E20
Story | 4 hours ago

What A Deal - S01 E20