Gucci Gang - S01 E05

Story 2 years ago

Gucci Gang - S01 E05

Read Story: SEASON 1 EPISODE 5

the girl look me with an awkward stare before going to prepare the food.

James:guy you no try o,how can you choose eba over pizza.

Me:forget that one,

once i finish eating dat one i will also eat pizza,i love food o,i no fit shy for ur house na

James:andy andy you and Gucci eh,no be it you put on so?.

Me:baba,na whole my money i take buy am o

make you ep your guy with any job na,make your guy dey okay.

James:Andy you nofit run my Own type of business o,me i no carry gun,i just lock up in my room like eight hours,money don come be dat.

Me:see eh,with the way sapa dey my side i fit do any job,i dey even owe my landlord two years house rent.

James:chai!,and you buy all dis expensive Gucci clothes wey you wear so.Beta go back to village o,u nofit manage money.

Me:chairman na me ur guy o,abeg abeg

James:ok na my guy lekins dey here.Go meet am he go explained to you what to do.

The Lekins of a guy seems very busy with a laptop.Sweats wan kill am sef

anyway,i approached the guy.

—-!!!

Previous Episode

Gucci Gang - S01 E04

Next Episode

Gucci Gang - S01 E06

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Jeffry And Billy - S01  E20
Story | 1 day ago

Jeffry And Billy - S01 E20

Jeffry And Billy - S01  E19
Story | 1 day ago

Jeffry And Billy - S01 E19

Jeffry And Billy - S01  E18
Story | 1 day ago

Jeffry And Billy - S01 E18

Jeffry And Billy - S01  E17
Story | 1 day ago

Jeffry And Billy - S01 E17