Men Dey Reason - S01 E135

Story 2 years ago

Men Dey Reason - S01 E135

Read Story: SEASON 1 EPISODE 135

I was happy they wouldn’t forget we had deleted

the Video, but they would forget that i stole their

phones.

The next morning was Sunday morning.

“Bigie you dey Mad oh, we give you our wallet

yesterday make you hold for us, you thief the

money wey inside abi” I and Man held Bigie to

ransom at the backyard.

“Flow we go beat am today, him must pay us the

money” Man thundered.

“but no be all the money wey dey una wallet i thief

na, i remain small for una na” Bigie stated.

“thunder fire you! I get 10k for my wallet, you

take 7k com remain 3k for me, Man get 8k for him

wallet, you take 7k com remain 1k for am” I

yelled.

I totally forgot that the person we gave our

wallets the previous day was the Notorious BIG.

Had i known, i would had left my wallet on the

floor and went to Riverside hotel, it would had

been safer on the floor than giving it to Bigie.

He was so smart that althrough the previous day

he was nowhere to be found, until that morning

that he sneaked in.

“Flow this guy must give me my money today oh, na

that money i wan use go buy JAMB form, and na

tomorrow be the last day for the JAMB form” Man

said with fury written boldly all over him.

Previous Episode

Men Dey Reason - S01 E134

Next Episode

Men Dey Reason - S01 E136

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Invincible - S01 E3020
Story | 2 hours ago

Invincible - S01 E3020

Invincible - S01 E3019
Story | 3 hours ago

Invincible - S01 E3019

Invincible - S01 E3018
Story | 3 hours ago

Invincible - S01 E3018

Invincible - S01 E3017
Story | 3 hours ago

Invincible - S01 E3017