Oga Landlord - S01 E19 (Story Episode)

Story 4 years ago 1

Oga Landlord - S01 E19 (Story Episode)

Read Story: SEASON 1 EPISODE 19

Subtitle: F--k Fakers.
-
Boy: I don see am say you like to ask mumu questions as people take talk am, no try am with me oh!


Simeon: who talk say I dey like to ask mumu questions and wetin I no suppose try with you?


The boy was so angry that he cursed Simeon and walked away, I couldn’t hold my laughter. The boy would have realized that Simeon turns everything to question.


Me: Vero, I no be mr right for you. As you fine well well, na Dangote pikin and politicians children you suppose date. I nofit pay you that kind salary no vex, I dey beg you.


Veronica: Cynthia no lie at all, you too stingy. I never see person wey stingy like you for my life.


After she is done talking to herself ’cause I wasn’t listening to her at all, she left and I was alone with Simeon.


Simeon: oga landlord oh, that girl fine oh, she fine well well… Ermmm you dey reason her?


Me: I know say you dey mad, but wetin dey surprise me be say your father never send you to psychiatric.


I left him out there and went inside the room, the next day I went to the shop. Emeka wasn’t at his duty post as usual. I thought he has gone to service our business neighbor till Fatty ran out of her shop with her phone in hand.


Fatty: Emeka don kill me oh, Chidimma and Emeka have finish me oh. Ewoooohh!
she sit down for ground shaking everywhere


Me: wetin happen? This one you dey shout like person wey her husband die?


Fatty: Emeka has killed me oh! Haaaayyyt!! I carry my ATM card give Emeka, em transfer all my money. Emeka I no see, and I no see Chidimma as we dey talk like this.


Help me call them oh!!
For trying sake I called Emeka line luckily it went through, and he picked the call.


Me: Emeka, Fatty dey fine you oh
she got up from the ground immediately where you dey?


Emeka: forget that thing oga, I dey road dey go my state.


The call ended and I tried the line again, the voice of MTN lady told me the line has been switched off. I entered my shop and left Fatty crying like women of Owu outside. I was happy that I won’t pay Emeka’s salary for that Month.


I went inside my office and started calculating the money I made for that Month, I didn’t know when Olamide entered inside my office.


Olamide: oga good morning.


Me: thirty thousand naira!………….. You no sabi knock, how you take appear here?


Olamide: I dey knock since but you no tell me to enter, Oga na today you dey always pay my salary.


Me: ehem, which money wey you want my pay? Go collect am from Make More Money na. No worry me, I dey calculate serious something here.


I pushed the paper he wrote my details on it some days ago towards him on the table, and continued calculating what I was calculating. He didn’t move instead he stood scratching his head.


Me: wetin remain? You want my borrow you legs too before you go waka commot from my office? I nodey suppose am now oh.


He left my office afterwards and I busied myself calculating what I was doing, after I was done. I came out of my office to inspect my goods. Then a man with soldiers behind him and a slender lady wearing hijab entered inside my shop, I didn’t recognize the lady at first…. Jesus!

Previous Episode

Oga Landlord - S01 E18 (Story Episode)

Next Episode

Oga Landlord - S01 E20 (Story Episode)

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
June break - S01 E14
Story | 22 mins ago

June break - S01 E14

June break - S01 E13
Story | 28 mins ago

June break - S01 E13

June break - S01 E12
Story | 35 mins ago

June break - S01 E12

June break - S01 E11
Story | 47 mins ago

June break - S01 E11