"Allow ads" and Popups to avoid redirection of your browsers.

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Episode 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

make we go smoke for Legendary na” Ilorin suggested. “make we go na, anything wey una wan drink, i go pay, money dey” i assured.

We got to Legendary. We chatted as we drank, “u know say if igboh no dey, u fit use some other local things hi urself” Angom said, “things like wetin?” i asked. “guy if u soak cloth for fuel, press the fuel comot for the cloth, con put the cloth for ur nose, as u dey breath in naso e dey hi u, e go hi u pass igboh sef” Angom said. “guy u sure wetin u dey talk?” i inquired. “i sure na, we dey do am for benue wen igboh no dey, one day i go show u how e dey be” Angom promised.
“dis una igboh sef, how e dey sweet una sef?” Sammy asked. “oboy, na the sweetest thing oh” Ilorin said. “na the sweetest thing oh, but only say t’oto sweet pass am, u wan taste am?” i said offering Sammy the Jumbo i was smoking. “make i taste the thing sef” Sammy said, reluctantly, he took the weed from me.

Kelvin was about saying something to make Sammy stop, but it was too late. Sammy had already dragged in and puffed out. “Sammy!! Sammy!! Sammy!!” we cheered. As he puffed out, he coughed. Ilorin, Angom and Myself were still cheering but Kelvin frowned at our mischief. The smoke was choking him. “see person wey say him hate Igboh, Igboh go show am pepper today” i tot. He dragged in again, this time shouting, “yeeeeeeh!!”. I saw his eyes shuting, i tot he would run mad soon as he continously shook his head. “maybe him want make the Igboh diggest well well for him brain nahim make him dey shake him head” i tot. He was enjoying it bcos i could see him smiling, or was it the igboh spirit in him that ordered him to smile against his own wish?. He dragged in for the third time and …………………. He passed out.

Previous Episode

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Next Episode

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Black Spot S02E07 - Like a dog
episode | 4 years ago

Black Spot S02E07 - Like a dog

Watchmen S01E04 - If You Don’t Like My Story, Write Your Own
episode | 4 years ago

Watchmen S01E04 - If You Don’t Like My Story, Write Your Own

Bob Hearts S01E07 - Tough Like a Laundromat Washing Machine
episode | 4 years ago

Bob Hearts S01E07 - Tough Like a Laundromat Washing Machine

Kids Say the Darndest Things 2019 S01E05 - Marriage Seems Like a Huge Commitment
episode | 4 years ago

Kids Say the Darndest Things 2019 S01E05 - Marriage Seems Like a Huge Commitment