"Allow ads" and Popups to avoid redirection of your browsers.

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Episode 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

As i walked home from sch with my guys, i saw this beautiful blue gown in a boutique, “Sammy, how u see that gown?” i asked “e make sense oh, u wan buy am for ur girl?” Sammy asked “yes oh, but if e cost i no go buy am” i said “Flow u get money to buy something for babe, me na my babe Lola buy this watch for me for Valentine” Angom said showing me his fine rolex wrist watch, “ur babe papa get money na” i added. “I dey hungry oh, who get food for house” Kelvin the glutton said “how u no go hungry, na food full this ur big belle” i teased. “kelvin no mind am, me sef dey hungry” Ilorin said, “as nobody cook for house, make we enter Iya Ruka canteen go eat na, i go pay for everything” Angom assured.

We entered the canteen to eat “Iya Ruka u get fufu?” Sammy asked, “i no get oh, na Amala and ewedu dey” she said, “so as na only Amala and ewedu dey, make we dey go na” i said, “Flow make we stay, u no know say Amala and Ewedu dey sweet” Ilorin said “how e no go sweet for u, no b Yoruba boy u be, me i never chop Amala and Ewedu since dem born me oh, Angom what of u?” i asked Angom “we dey chop Amala for benue na, abi Kelvin?” Angom asked Kelvin “ Amala dey plenty for Benue na” Kelvin replied. “Sammy erièlá Amala mbú” i asked Sammy in Ibo, “éribém yà oh” Sammy responded. With me and Sammy as the only first timers in the “Amala and Ewedu” show, we ate on.

I couldn’t help but close my eyes as i ate, as if i was eating poo. I took a glance at Sammy from time to time noticing his face onlike mine was not like he was eating poo, but his face was poo itself. “well, there is always a first time” i assured myself as i ate on. “ehen, guys today na my birthday oh” Kelvin said “eheeen, today na ur birthday nahim u no tell us since” i said “yes i dey tell una now bcos i been think say i no go celebrate am bcos money no dey my hand for morning time, but now i don collect my money for one teacher for sch wey borrow money for my hand” Kelvin added. “so na where e go be dis evening na?” Angom asked Kelvin. “na for Alejo l’owo joint we go shayoh na” Kelvin said. We finished eating and as we came out of the canteen, i told my guy i wanted to go buy dat gown i saw, dat they should go home without me. I headed to the boutique not knowing the “wahala” that was waiting in the boutique for me…….

Previous Episode

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Next Episode

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Black Spot S02E07 - Like a dog
episode | 4 years ago

Black Spot S02E07 - Like a dog

Watchmen S01E04 - If You Don’t Like My Story, Write Your Own
episode | 4 years ago

Watchmen S01E04 - If You Don’t Like My Story, Write Your Own

Bob Hearts S01E07 - Tough Like a Laundromat Washing Machine
episode | 4 years ago

Bob Hearts S01E07 - Tough Like a Laundromat Washing Machine

Kids Say the Darndest Things 2019 S01E05 - Marriage Seems Like a Huge Commitment
episode | 4 years ago

Kids Say the Darndest Things 2019 S01E05 - Marriage Seems Like a Huge Commitment