Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home

Episode 7 years ago

Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home

All the clothes wey i bin wan wear 4 d 3 days wey i plan to stay with the babe .na hin i pack inside bag, the 15 000 wey i carry for needs and shopping,my atm, , my browsing tecno phone wey i bin use day 2go the babe and my precious childhood photos wey i wan show d babe amongst some other basic things, na inside the bag in day.

Maybe na d joy say i go finally see this babe cause am i no sabi..or na Carelessness, i no fit explain . Abi na d small incident wey happen.

make person intentionally hide and steal my bag ??.. Left for the torchlight Phone and like a thousand .four hundred and seventy five naira wey i put for back pocket, i had nothing more with me.

And i never reach lagos before ,way be say i go talk sey make i visit dem park and find am.

Again,i no wan ask one of my guys as i no wan make anybody sabi say i day Lagos. At least, i sha bin see phone.. I go dey sort the bag own out later,no b say he no pain am,but the joy of seeing my angel finally, just relieved me of all d pain.

Make i call my angel ..She no go believe am..
I didnt inform her i was coming in order to suprise suprise.Suprise suprise !!! Lover meet lover today.

oh can’t wait
But my clothes don dirty sha…me wey i bin starch my cloth for 3 days ,put better gaitor for am..na hin everything don con brown like this..
babe wey i bin don dey keep beards for on top say she like bearded guys.. All my bear bear wey i rub damatol ,give am better combing bin don scatter. chai ,i no plan to meet d babe like this oo but i go explain to am na ni. she sa sabi me.. choi. My baby oo

The number you are calling is currently switched off. na d voice i hear when i bin call d babe..I try am again like two times.
” the number you are calling is currently switched off na hin i hear again. Maybe she day charge the phone.

After like 30 mins wey i be just day waka about ,day chill ..Hunger wire me well. I talk say make i sort out agege bread and ewa agoyin to cool the worms in my stomach… People just dey look me with one kind eye for d restaurant as my dress be don dirty and jeans don tear tear.

may be na all this mechanic”” i hear one of the people for restaurant talk as everybody fix eye on me.
” .which kind embarassment be this God .

Truly anybody wey see me go sabi say,i no normal some how.Chai.
.Make dis babe beta pick as i tried her number again.

The number you are calling his currently switched off ” that same mtn voice been talk again. Haha ..All this time,7 30 pm don knack already.

Previous Episode

Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home

Next Episode

Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Hometown Horror S01E06 - Satanic Swamp
episode | 4 years ago

Hometown Horror S01E06 - Satanic Swamp

Hometown Horror S01E05 - Cursed Dolls of Old Town Spring
episode | 4 years ago

Hometown Horror S01E05 - Cursed Dolls of Old Town Spring

Hometown Horror S01E04- Missing Children of Hannibal
episode | 4 years ago

Hometown Horror S01E04- Missing Children of Hannibal

Hometown Horror S01E03 - Three-Ring Terror
episode | 4 years ago

Hometown Horror S01E03 - Three-Ring Terror