Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home
Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home
Mtcheww me i no kuku send “!! But dis baba craze oo.why he wait make dem beat me before he talk ??
Arnd 12 30,cars bin don day come and den yarn us say everything don clear as the Nigerian police bin don day the scene.
Till we reach lag,nobody say a single word again.
it was just hissing,Clapping and occasional ” What rubbish “..” what nonsense” way some people dey shout. .Driver sef vex as he no gree play music again
The nursing mother relocate comot my seat com beg one girl wey dey front to join me 4 back.
shior !!! me i no kuku send as me just dey enjoy d way d girl dey use her firm breasts chook me for bus.hehe
As we drop the old man,no so everybody begin day shout. Everybody con release what they had been keeping inside since.
They rained curses on me.The Driver just dey yab me for ilorin language
” Omo ibu fa .olosho omo ..Omo abipaabe fa.Werey ( mad man )
Am not mad sir ” i retorted.. after enduring all d insults .How could he call me a mad man.
So is me that i ya werey /?
The driver replied raising his voice .
” pls leave the mad man alone and face the road kwanu. i must arrive Lagos .
Collect my motor spare part say full ly. ooo. .bia nay ba ” the ibo man shouted at d driver.
Pls face the road sir “” pls let us land safely ” the girl beside me voiced her own too.
E jo tori jesu. Pls it has happen and happened oo.
Omo yen go o.ko lobi le “” the driver said angry…still very angry.
.hmnn .i no go talk again as e be like say everybody don put mouth for my matter.
I don reach lagos i don reach lagos naa.
As i drop, the driver shout again in yoruba ” mad man..Dont ever come to our garage again ooo..Omo ale..ma wa si garage wa mo oo ” as d bus zoom off angrily and d nursing mother knack me bread nylon for head ,con use hand abuse my mother join.
Silly woman..Hehehe.. All my clothes don doti.
.My hair don full of sand ..Choi .infact i no different from a mad man..make i find place 4 corner change clothes abeg…i look left,look right, Wait a milli second ooo ,wey my Bag
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}