Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home

Episode 7 years ago

Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home

In the fourth month, after several attempts to convince her to come to ilorin wey i dey ,may she come meet me.Na so so post,she go dey post me,.dey send me pictures say make i use am do companion,na the Unclad pictures i go kpansh ??

A week before my 23rd birthday,i bin promise myself say i no go celebrate am with my virginity. Enough is Enough..23 comes, virginity goes.

I find one better lie give my Parent say dem bi wan gimme job for one big company for lag…By the time i print some documents and beg beg say i no fit stay house again and na golden opporturnity to get my dream job be this,
Though initially relunctant, them later free me make i go after we gather do Serious prayers
I still remember my mother repeating the prayer point ” you will not be implicated.

you will not be implicated.You will not be found where u are not supposed to be found ” yoi will not be implicated.

..Like 5 minutes,she was still praying the prayer.She was harder to convince than my father and insisted that i shld not go but i no fit hold am 4 body again.After four months “”!!…haha i gats see dis babe.

My papa even agree to drive me to lag but i sharply discourage am..he go spoil parol for me.After a prayerful night with thunderous prayers and speaking in tongues for me to go and come back safely with a good job.

,i bin set out for Lagos.Eko ya.. Lagos here i come

The journey was suppose to begin by 7 o’clock but dem say driver wey suppose carry us fight with hin wife for house ,so he no dey ply lagos again todqy. all d other drivers wey dey na other states dem day ply.

Abi make we go back ” my papa said””
No oo papa..I go meet d thing ..no worry ” i smile.30 minutes pass..1 hour go..Me i no care,if na 4pm we go take off ,i must to reach Lag today.

By 9 12am.another driver wey fit carry us come after almost 2 hours of waiting and by roughly
.9 30am…we kicked off.

Na hin between one nursing mother and one fulani herdsmen na hin dem sq££ze me with little air and chance to move freely but i don enter bus naa. Nothing stopping me .

Previous Episode

Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home

Next Episode

Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Hometown Horror S01E06 - Satanic Swamp
episode | 4 years ago

Hometown Horror S01E06 - Satanic Swamp

Hometown Horror S01E05 - Cursed Dolls of Old Town Spring
episode | 4 years ago

Hometown Horror S01E05 - Cursed Dolls of Old Town Spring

Hometown Horror S01E04- Missing Children of Hannibal
episode | 4 years ago

Hometown Horror S01E04- Missing Children of Hannibal

Hometown Horror S01E03 - Three-Ring Terror
episode | 4 years ago

Hometown Horror S01E03 - Three-Ring Terror