Men Dey Reason - S01 E119

Story 2 years ago

Men Dey Reason - S01 E119

Read Story: SEASON 1 EPISODE 119

As we got close to our gate, my phone vibrated, it

was a message from Tega.

I could barely read the words, as my eyes saw

them upside down. “Man, help me read this

message abeg” I gave Man the phone.

“Tega say make me and you no come house say the

point 1 of Buccaneers for PolyNekede dey find us,

say yawa don gas for me and you” Man told me. I

was about laughing, but when i saw the

seriousness in Man’s face, i asked, “you serious?”.

“i serious na, make we call Tega” Man said.

Man called Tega albeit severally to confirm that

the Point 1 and his boys were in the compound.

point 1 is a slang referring to the head of a cult.

“Mama Ejima and Kate nahim call them for us, we

go smell pepper today” I said to myself.

“but wetin una do na?” Brainbox asked. “forget

wetin we do, na wetin we go do now you suppose

to dey ask” I panicked.

“and Ade no dey, una for go sleep for him house,

where una go sleep now?” Baba jay said.

“okay, Baba jay shebi you hold the key of the

barbing salon” Man asked. “yes, i hold am, e dey

for my pocket” Baba jay answered.

“give me, na for inside the salon me and Flow go

stay until dem go, and if dem no gree go, we go

sleep there” Man said.

“God forbid! How i go sleep for inside container” I

almost said.

Previous Episode

Men Dey Reason - S01 E118

Next Episode

Men Dey Reason - S01 E120

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Abigail - S01 E55
Story | 1 day ago

Abigail - S01 E55

Abigail - S01 E54
Story | 1 day ago

Abigail - S01 E54

Abigail - S01 E53
Story | 1 day ago

Abigail - S01 E53

Abigail - S01 E53
Story | 1 day ago

Abigail - S01 E53