Men Dey Reason - S01 E13

Story 2 years ago

Men Dey Reason - S01 E13

Read Story: SEASON 1 EPISODE 13

Before i forgot, we had a neighbour i didn’t

mention

earlier; the two big paw paw trees in our

compound. The trees that produced P-square.

“which Medicine una dey drink sef?” Baba jay

asked as he saw us swallowing the drug. “na

Tea

oh” i responded. “no be only Tea, na cofee,

abeg

tell me the medicine wey una dey drink jor”

Baba

said. “ok na Tramadol” Man said, “aaaaah

Tramadol!! That drug wey be like c’ocaine, una

don

take c’ocaine be dat oh” Baba jay said staring

at

us keenly. On hearing what Baba jay said, i

instantly wished i could turn back the hands of

time, but it was too late because the Tramadol

was already seated in my stomach. “so i don

drink

coco be dat? Baba jay dey lie abeg, how dis

drug

go be coco” i tot, no knowing Baba jay was

telling

us the fact.

“na ur papa go drink c’ocaine no be us” Man

insulted Baba Jay. “na my papa u dey curse like

dat? U no dey fear me? I be ur mate?” Baba

jay

attacked. “how many years u be sef? Wey

everytime u go dey tell everybody say u be old

man” Man attacked. It was really a war of

verbal

attack between Man and Baba jay. “i be 39

years

old, i be ur mate?” Baba said. I tot he said 29,

not

until he repeated; “39 years na beans? I sure

say

dem never even born u when i begin to drink

beer,

even sef, e fit be say ur Mama be my babe

before

she marry ur papa, before dem com born u”

Baba

jay said. “u dey mad, no talk of Mama and Papa

like dat oh, i dey warn u oh” Man cautioned.

As the both of them continued raining abuses

on

each other, all i was thinking was; “so Baba

jay na

39 years, mehn him senior me with 12years

oh”.

Baba jay looked a bit matured facially, but i

never

expected he could be up to 39. I now saw why

he

insisted he should be called “Baba jay” instead

of

“Jay” because his name was Jachimike. He

should

have told us to call him “grandpa Jay” instead

of

“Baba jay”, because he was old enough to be a

grandpa, or so i tot.

Previous Episode

Men Dey Reason - S01 E12

Next Episode

Men Dey Reason - S01 E14

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Jeffry And Billy - S01  E20
Story | 1 day ago

Jeffry And Billy - S01 E20

Jeffry And Billy - S01  E19
Story | 1 day ago

Jeffry And Billy - S01 E19

Jeffry And Billy - S01  E18
Story | 1 day ago

Jeffry And Billy - S01 E18

Jeffry And Billy - S01  E17
Story | 1 day ago

Jeffry And Billy - S01 E17