Men Dey Reason - S01 E12

Story 2 years ago

Men Dey Reason - S01 E12

Read Story: SEASON 1 EPISODE 12

We left Obele’s canteen at about 6pm and we

walked home slowly. Slowly was how my two

legs

could move because my third leg couldn’t help

hasten my steps. It was weak.

“all my body dey pain me oh, my p’rick sef dey

pain

me” i complained. “ehen, make we go Oga

Benson

shop go buy the drug” Man said. “wetin be d

drug

name sef?” i inquired. “the drug name na

Tramadol,

but i baptize am, com give am new name, the

new

name na Tea. So if we reach there na Tea we

go

say we wan buy, if not Oga Benson no go sell

for

us” Man responded. “him say plenty Kponkpon

boys dey over use the drug, say one of the boys

almost die because him take overdose of the

drug.

Dat na why him no wan dey sell am for anyhow

person, na why him code the name of the drug

as

Tea” Man added.

We bought the Tramadol or rather Tea and

headed

straight home.

We met only Baba jay at home. “Baba jay u don

chop so?” Brainbox asked Baba jay as we got

home. “i never chop dis nite oh, but i chop P-

square in the afternoon” Baba jay responded.

P-square wasn’t the twin guys that sings. It

was

coined out of paw paw. It was yet another code

name.

Previous Episode

Men Dey Reason - S01 E11

Next Episode

Men Dey Reason - S01 E13

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E21
Story | 8 hours ago

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E21

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E20
Story | 8 hours ago

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E20

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E19
Story | 8 hours ago

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E19

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E18
Story | 8 hours ago

Ty & Cinda, A Tale of Forbidden Love - S01 E18