My WhatsApp Visitor - S01 E61

Story 3 years ago

My WhatsApp Visitor - S01 E61

Read Story: SEASON 1 EPISODE 61

Gosh… I tried her lines over and over again, I was so disturbed and unhappy when the auto answering machine was repeating switch off everytime.

I sighed and kept my phone inside the room out of frustration, wetin dey happen I asked myself.

I nofit even fit eat well, different thoughts was going on in my head. Did Sandra actually blacklisted my number, but she can’t na… She say I fu-cked her like no one has done to her before. I used my brother’s phone and called her it was same response, I no know say I get feelings for Soapy. Or na her pu-ssy?

I needed distraction, it was towards evening and PHCN no even remember say we need light at all, water come finish for tank and the person that has to filled the tank with his generator was giving us stories for the gods, and to your tents oh buckets, all roads led to the gate if you need water.

I couldn’t think straight and my battery wan die sef, my brother come say make we go charge. We carry extension with our charges and phone waka dey go look for barbing salon, one good thing about the Nkpor be say no thief… If not ehnn.. With the darkness cover and the behaviour of PHCN, robbery would have occcured frequently without iota of fear.

We reach one barbing salon like that close to the Anglican church and one magnificent building that I don’t think anyone lives there, when we reach the barbing salon extensions wey them don already plug just dey tell us say we don come.

I come see one fine girl, she wore a vex. All those their sleeping vex and flimsy baggy, I bet say the babe get big yansh, and when she got up forming sad face, the babe fair come legit.

Me: your phone nodey charge?

Fine girl: yes oh, I no know wetin do my charge.

Me: use my own first.

I gave her my charge while my phone just dey twenty percentage, na love sha…. My brother no even follow me talk, em waka go outside go side down.

One guy wey dey live near the house close to the barbing salon come dey gist us.

Guy: to fu-ck dey easy oh, with one plate of food you don fu-cl some girls wey dey this area.

Me: how na? that topic sweet me, I swear

Guy: one of my guy wey get keke napep, carry one babe for night reach this area. Em come ask the babe say make em pay, the babe say em no get money, em charges am na but the babe tell am say if em give am food she godey give am fu-ck.

Victory: if you see hunger wey dey this citu, you go know say joy nodey at all.

Me: hope say your guy no fall em hands.

Guy: the guy yansh am na, she dey even lap am everyday to receive fu-ck.

Me: the guy own don better.

Guy: women like p--n pass men I swear.

Victory: you be experienced nigga oh.

Guy: you no know? One day I dey play p--n, I come sleep.. I no know say I don keep the door slightly open, one woman wey dey live with her husband come fine me, to tell me something.

Me: hiaa! Married woman wey dey see fu-ck everyday?

Guy: dey there… She come knock come open the door, dey see me dey sleep and the po-rn dey play. The woman stand dey watch po-rn oh.

Me: how you come see am if you dey sleep?

Victory: ask am oh!

Guy: I wake up na, I come ask am wetin she dey fine… She say my forget, she come waka go to go collect wetin the babe dey collect for tv from her husband.

I come hear the barber voice from inside.

Barber: make ona come commot ona phones oh, I wan close…

I nearly cry, I wan rush go inside to plug small.. But the barber don start to dey sweep and I no even know say I don pass the babe already.

Double wahala for deady body, I rush go outside to see the babe dey waka go for road with her friend after I don commot the charger for light na.

As I reach were she dey.

Me: hey my friend.

She turn come look me.

Fine girl: how may I help you?

Me: is me, that help you with charger.

Fine girl: and so? Do I know you.

Shame shock me like electricity, whg Naija babes nodey like mr.nice guy na?

Previous Episode

My WhatsApp Visitor - S01 E60

Next Episode

My WhatsApp Visitor - S01 E62

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
The Fisherman & The Mermaid - S01  E04
Story | 1 hour ago

The Fisherman & The Mermaid - S01 E04

The Fisherman & The Mermaid - S01  E03
Story | 1 hour ago

The Fisherman & The Mermaid - S01 E03

The Fisherman & The Mermaid - S01  E02
Story | 1 hour ago

The Fisherman & The Mermaid - S01 E02

The Fisherman & The Mermaid - S01  E01
Story | 1 hour ago

The Fisherman & The Mermaid - S01 E01