Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Episode 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

“guy, enof money oh, how much u get from Funke sef?” i asked Angom as we were coming back from the Blue Angels hotel after a hard day’s f”uck. “omo dat woman give me enof money oh, na 30k oh” he responded. “me, i never count my own wey Ireti give me oh” i said. “guy i don tayah well well, my waist dey pain me oh” i complained, “how ur waist no go pain u, wen u like to dance Makosa on top Ireti, make dat woman no kill u oh” Angom cautioned. “u dey mad, na u woman go kill, Ireti no be Old woman like Funke na, u wey wan kill old woman wit f”uck nkor?” i said.

“wait oh guy, i dey think of say make i use all dis money wey i dey get from Funke use start business oh, abi how u see am?” Angom said. “e make sense na, na which business be dat sef?” i inquired. “i wan dey move things like; yam, beans, honey and garri from benue state come dey sell for all dis market women here, i go make enof gain oh” he added. “no stress, e dey ok na, but u go save enof money oh, no be small money them dey use start dat kin business oh” i advised.


Just then, my phone rang, it was Emeka. I immediately remembered i had promised him i would come on Tuesday. He asked if i would still come as promised, i told him i would be in his house in 30minutes time.

I glanced at my “famous” Rolex wrist watch, it was 6:30pm. I told Angom i wanted to go see Emeka, he said he would have loved going there with me, but just that he wanted to go write his lesson note. So he left. I stopped a bike, “I dey go Isokun, how much?” i asked, “kpuhunnnnnn” the bike man let out a big cough. As he did, catarrh came flying out of his nose, the catarrh saw no other place to rest but my face. “aaaaaah!! oga, wetin be dis one na, i ask u how much i go take go Isokun, na catarrh u trowey for my face” i cried, as i brought out my handkerchief to wipe the catarrh off my face. “no vex oh, i get cough and catarrh, i no well, na 50naira to go Isokun” he said. “only u, get cough, u get catarrh, and u no well, e fit be HIV oh, go check urself oh” i said, “abeg dey go, i no go enter ur bike, bcos any time wey i enter bike i dey like open my mouth make breeze enter am, and if i open my mouth for dis ur bike, na catarrh u go use feed me night food, dey go jor” i added. I tot of throwing away the catarrh soiled handkerchief. “abeg, i no go troway am jor, i like dis my blue handerchief well well, if i reach house i go wash am” i tot, putting it back to my pocket.

I concluded that i would walk since Isokun was just 10minutes walk from there. I haven’t walked for 5minutes when my eyes saw a gory accident.

Previous Episode

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Next Episode

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Black Spot S02E07 - Like a dog
episode | 4 years ago

Black Spot S02E07 - Like a dog

Watchmen S01E04 - If You Don’t Like My Story, Write Your Own
episode | 4 years ago

Watchmen S01E04 - If You Don’t Like My Story, Write Your Own

Bob Hearts S01E07 - Tough Like a Laundromat Washing Machine
episode | 4 years ago

Bob Hearts S01E07 - Tough Like a Laundromat Washing Machine

Kids Say the Darndest Things 2019 S01E05 - Marriage Seems Like a Huge Commitment
episode | 4 years ago

Kids Say the Darndest Things 2019 S01E05 - Marriage Seems Like a Huge Commitment