Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home
Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home
Yayaya .. yawns .. Jesus !!!! By the time i don look around, 7 53am don knack ?? How many people go don see me for here ,God….make i comot dis place oo.
7 53 ..Na hunger wake me up..i bin see person wey day hawk puff Puff, make i buy, the remaining 1000 naira in pocket lost.. Choi….must be during the rain last night.
.Thankfully, my phone still day my hand. As hunger they wire me,i stood up and started walking to a more better place.
” ikunle abiyamo”” haa haa ..Ewo bitan so aye omo yii da.see as dem turn this boy life …na so one woman wey bin see me talk..
Everybody just dey look me somehow…Chai i no fit continue like this . Make i try.this babe number..To my greatest ..Surprise.she picked once .
.
” hello dear. I was very furious and Angry through out yesterday even till this morning.
But as i just hear the girl voice,my whole body cool.. This babe na coolant 4 my radiator oo.
All the suffering of yesterday, i just forget.choi see voice.i pray as d voice sweet,na so kpetus go sweet oo.
I have a suprise for u ” i said calmly
Wooo” you av gotten d money i requested ohh “”
No no ” something better”
” You changing my phone ”
” guess ”
” u no am not good at guessing now baby”
Haa,baby….( i pause small make d thing get effect ) Am in lagos !” ..”i shouted
”
Ode wo ni bai “” one passerby just shout for me” ) oyo lo ro bo ya o wa ni.( u think say u dey ib)
” am sorry sir ” i replied
” sorry 4 urself.Werey.see him ” he responded ..
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}