Story: Man Wey Dey Reason - Season 1 Episode 6

Episode 8 years ago

Story: Man Wey Dey Reason - Season 1 Episode 6

The next thing i saw was four men pouring water on me. I initially tot they were the host of heaven. I tot i was in heaven. One thing for sure was that you can’t see bags of cement in heaven. I wasn’t in heaven, i was in the store house where bags of cement were stored.

“wetin bring me come here na? Work don finish?” i asked at the same time. “work never finish oh, we think say u don die oh, u fall for where u dey work” Brainbox said. “but u don fall my hand oh, why u no tell me say u no get power na” Man said. “why u dey talk like dis na, shey i be like lazy person?” i responded.

The other guys went to continue working while i and Brainbox sat eating “bons” we bought from a snacks seller.

“guy dis kponkpon work make sense oh” i said as we walked home after work. “when i dey tell u say kponkpon work na the best work, u no believe” Man said. “Man wey dey reason!! Man wey dey reason” I and Brainbox hailed.

It was for sure the best work like Man said. because i was smiling home with 2400naira, though the work i did was worth it. And if u multiply 2400 by 30days in a month, then u would aggree with me that Kponkpon work was more Lucrative than a Bank job. I promised myself i would put in more effort to earn as much as Igbakwambo. It was only a promise.

“Brainbox how much u get sef?” i asked. “Omo na 1200 oh, but tommorow na another day sha” he responded. If only Tommorow could speak. “oboy i dey hungry oh” I said yawning. “we go chop na, we go enter Obele canteen go chop” Man added.

“who be Obele?” Brainbox queried, “no worry when u reach the canteen u go see who him be” Man said. “guy all my body dey pain me oh” I complained. “no worry, e get one strong drug wey we go buy, if una dey drink dat drug everyday after una work finish, una no go dey get body pain, the drug dey give power, nahim i dey drink sef” Man said. On hearing that, i was happy my “kpokpon strength” would be enhanced by an elixir. Not knowing the drug Man was talking about was almost like c’ocaine, it was killing.

Obele!!The only thing i knew about Obele was that Obele meant Small in English. I never knew the person we would meet at the Canteen would be small but mighty.



“Obele give me indomie and Egg, and u go make custard for me sef, u go put enof milk for the custard oh, so the blood wey don comot for my body as i dey work go come back” Man said as we entered Obele canteen. “Obele which soup una cook?” i asked. “u dey mad? Dis place be like where dem dey sell soup?” Obele cursed. “see dis small pekin oh, na me u dey tell say i dey mad? I be ur mate?” i said. “i be like small pekin for ur eye? na ur papa be small pekin” Obele cursed. I was getting mad at the way Obele was insulting me. I never believed Children could be that rude. It was driving me crazy.

I stood up and said, “na one hand i go take finish u oh, ur mate dey primary sch, u dey here, who be ur Oga sef?”. Man stood up, came close to me and whispered to my ears saying; “guy na him be the main Obele oh, him no get Oga oh, na him get dis canteen oh”. I laughed out loud and said, “how dis small short guy go get dis kin big canteen”. I tot he wasn’t the main Obele, i tot there was another Obele inside. “na me u dey call short guy?” Obele yelled, keeping his guard and ready to fight. “na me u wan fight? una no get old man for una Village abi?” i yelled keeping my guard also.

“Flow see small pekin wey u wan fight, u no dey shame oh” i said in my mind. It was as if Man heard what i said, he stood up, came close to me and whispered to my ears: “Flow that Obele no be small pekin oh, him just be like Aki and PawPaw Wey dey act film, na Married man him be oh”. I just wanted to beat the hell out of Obele so i didn’t believe what Man told me. I didn’t believe Obele was a Pigmy.

“i go beat u oh, i go blow ur face oh” Obele yelled. “u wey short like dis, how ur hand go take reach my face?” i tot. I never knew that even if his hands couldn’t get to my face, there was somewhere it could get to.

My d’ick.

He grabbed my d’ick with so much fury. I cried out. I pleaded with him. I even told him i was sorry, yet he still held my d’ick so tight. I heard a sound as if something had burst. I tot my s’crotum had burst. “Man make una beg for me na, make him no cut my p’rick oh” i cried out.

Man and Brainbox came to my rescue saying; “Obele abeg leave him p’rick na!! Obele abeg no cut him p’rick!! Him no go call u small pekin again!!”. “i dey mad wey i go call you small pekin? u be big pekin oh!!!” i cried out.

To Be Continued…

Previous Episode

Story: Man Wey Dey Reason - Season 1 Episode 5

Next Episode

Story: Man Wey Dey Reason - Season 1 Episode 7

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)