We do not host files, we only fetch from random sources. If you want to take down a webpage of yours, submit the reports to dmca.waploaded.com and the page will be removed immediately.

January Confession

Story 8 months ago

January Confession

🔞🔞 January Confession 🔞🔞

..

..

Synopsis

..

After the whole Detty December and spending e reach time for me to travel back to the city, omo na then everywhere choke. Transport back to Lagos high like say na Russia I dey go from my village.

Money wey dey my hand no reach to transport me back and dem call me for office say my oga don dey para say make I come back or dem go replace me.

My mama say make I wait small make she sell the garri wey she fry for December say if she sell am she go give me the money.

Written By: D.N.D.

Stories
January Confession - S01
Story | 8 months ago

January Confession - S01