Gucci Gang - S01 E19

Story 2 years ago

Gucci Gang - S01 E19

Read Story: SEASON 1 EPISODE 19

I power the bike again and started heading to

Awolowo road.

”if to say dis man no be stammerer,i 4 give am a very big thunderous slap.

”hahan,just been stressing me up and down.”

Me:i know Awolowo road na,oga relax

Man:aa-br-br-br

”oh my god,dis man shud stop abeg.Am getting pissed up.”

Me:oga dont worry am

going to Awolowo road

as you were doing aa a aa i thought is ada-george i neva knew it’s Awolowo road you were going.

15 MINUTES LATER

we reach Awolowo road.

Me:oga we are here o,

this is Awolowo junction.

Man:aaa aa aaaa

”oooh,dis man wetin be your problem na.I was getting pissed up with the man”

Me:aa what?,aa what na?.

”wich kin wahala be dis sef.”

i thought again trying to get the aa a the man was saying.

Me:okaaay,Amaechi road.

oh,ok

you should have told me since na.

Oya let’s go to Amaechi road.

”dis man just dey stress me here and there.

Anyway na hustle be dis.If not i 4 don change it for am.”

Previous Episode

Gucci Gang - S01 E18

Next Episode

Gucci Gang - S01 E20

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
What A Deal - S01 E23
Story | 32 mins ago

What A Deal - S01 E23

What A Deal - S01 E22
Story | 37 mins ago

What A Deal - S01 E22

What A Deal - S01 E21
Story | 43 mins ago

What A Deal - S01 E21

What A Deal - S01 E20
Story | 50 mins ago

What A Deal - S01 E20