Gucci Gang - S01 E10

Story 2 years ago

Gucci Gang - S01 E10

Read Story: SEASON 1 EPISODE 10

One man nearly blocked my ear with his car horn.

”heys,heys,excuse me please ”.

wetin be the problem with all dis rich men sef,

with dis bad mood wey i dey now,dis one wan disturb me with im own wahala.

i decided to answer him.

he whined down his car glass……

Man:Please am going to Lord lugard street”

He said to me while adjusting his eyeglass.

where did i know for dis area wey dis man dey disturb me with im own problem,me way James spoilt my day wey i wan rush go house to wash my dirty Gucci shirt.

I decided to play along with the man and have a free ride to my street,make i save my last kobo on me to buy detergent soap for my Gucci cloth.

Me:Eeehm,Lord what again?.

Man:Lord lugard street.

Me:na becus of dat one u wan use your horn to deafen my ear drum set’s?,becaus say u dey go Lord lugard street.

Man:i was just using the horn to draw your Attention.

Me:calm down joor,

wich kin draw attention,if they give you horn for judgement day,dat means say our ear go block.

Previous Episode

Gucci Gang - S01 E09

Next Episode

Gucci Gang - S01 E11

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
What A Deal - S01 E23
Story | 3 hours ago

What A Deal - S01 E23

What A Deal - S01 E22
Story | 3 hours ago

What A Deal - S01 E22

What A Deal - S01 E21
Story | 3 hours ago

What A Deal - S01 E21

What A Deal - S01 E20
Story | 3 hours ago

What A Deal - S01 E20