How network spoil my relationship - S01 E40

Story 2 years ago

How network spoil my relationship - S01 E40

Read Story: SEASON 1 EPISODE 40

☆☆

i switched on my data

and logged into Whatsaap.

Rexxie was online already.

TYPING MOOD

Me:bad man

Rex:mumy’s boy

Me:u no well

Rex:tok wetin u wan tok joor.I still the para with my old man that’s while i have not

pick ur call earlier.

Me:oh,sorry o.

Ehen, do yo know Faith

our class mate

Rex:faith? which faith

again?

Me:werey.You don dey 4get ur classmates so soon.Am talking about Faith the Minister of works daughter.

Rex:oh,oh,that snubbish b---h.All alone all time.I know am na.What about her

Me:she told me to come and keep her company at her house that her parent’s not at home

Rex:omo!,see offer chai!,And you be saint

if to say na me eeehn

Me:na why me dey try to tell u to teach me na

Rex:chai,so pope emmy wan turn bad man now.

Me:werey,tell me joor

Rex:ode!,which part you wan make i teach you?

Me:the knacking part

Rex:oh,emmy wan disflowered his self

Me:am only curious to know.Just tell me please.

Previous Episode

How Network Spoil My Relationship - S01 E39

Next Episode

How Network Spoil My Relationship - S01 E41

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Abigail - S01 E78
Story | 8 hours ago

Abigail - S01 E78

Abigail - S01 E77
Story | 8 hours ago

Abigail - S01 E77

Abigail - S01 E76
Story | 8 hours ago

Abigail - S01 E76

Abigail - S01 E75
Story | 8 hours ago

Abigail - S01 E75