Na me be Celestine - S01 E04

Story 2 years ago

Na me be Celestine - S01 E04

Read Story: SEASON 1 EPISODE 4

~~~~~~~~~~~~~~~~~~~~~~~~

~~~~~~~~~~~~~~~~~~

~~~~~~~~~~~~~

~~~~~~~~~~

~~~~~~~

~~~~~

~~~

~~

~

written by Celestine

.

Celestine POV

.

~~Manager’s office~~~

.

Manager:Celestine, Celestine, Celestine, “how many time did i call you”?

.

Me:sir three times sir.

.

Manager:look Mr man the is a business center and not some other place where you can do anything you like you have just three more chances to get the job, i make my self clear?

.

Me:yes sir you have.

.

Manger: i thought you said you sent to poly? you are just behaving like a village human being. please just leave my office.

.

well thank God say i still get three chance o maybe an house i for dey go by now.

.

but that man sef, he be like say he get family problem o or maybe an village people they do him.

.

but anyway sha i pray make i nor see him for aside na police station i go see my sef o and i nor even get any family members for here sef make i just leave him sha.

.

the third person came in with his girlfriend and i come dey wonder if and my force to get girlfriend sef but as my oga talk nor me my business, my own na to sever them o.

.

———-At the table————

Me:good day sir, good day ma, what can i help you with?

.

James:hmmmmm babe place your order na.

.

(ewooooo see this Mumu man as i dey see this girl so na heaven and earth she go order for o but make i mind my business sha)

.

Peace:hmmmmm i want huhh fried rice and wine and also five alive and do you guys have pepper soup, if you have add to it and also(before she finish Witin she want talk na her boyfriend cut she up)

.

John: it okay na or do you

want to kill me? because i say make you order you ordered heaven and earth, you wan use my one mouth income take chop finish.

.

(i nor talk am i say this girl of order heaven and earth today, but make you guys help me ask this guy o, he know say he nor gave money why he carry he girlfriend come here na).

.

John:Look don’t mind her o that is how she use to behave sometimes.

.

Me:(make i come dey cry) so what are you guys ordering for?

.

John:look just give us fried rice and coke o.

.

Me:okay sir i will be back in a moment.

.

so that was how i sever them and them left after the Mumu man use so, so changes take pay but na money sha.

.

before we knew it, it was noon already and na this kind time na people talk dey come for lunch.

.

as i dey think at one na so one of my college say make i go sever the forth person and this one hmmmmm just wait for the next episode o.

.

Previous Episode

Na Me Be Celestine - S01 E03

Next Episode

Na Me Be Celestine - S01 E05

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Abigail - S01 E78
Story | 2 hours ago

Abigail - S01 E78

Abigail - S01 E77
Story | 3 hours ago

Abigail - S01 E77

Abigail - S01 E76
Story | 3 hours ago

Abigail - S01 E76

Abigail - S01 E75
Story | 3 hours ago

Abigail - S01 E75