Na me be Celestine - S01 E01

Story 2 years ago

Na me be Celestine - S01 E01

Read Story: SEASON 1 EPISODE 1

~~~~~~~~~~~~~~~~~

~~~~~~~~~~~~~

~~~~~~~~~

~~~~~~~~

~~~~~

~~~~

LOCATION: Somewhere unknown

TIME: 2:00PM

Celestine working in farm with a friend he got tired and decided to rest for a bit before continue working and after resting for sometime he decided to start a conversation with his friend.

.

Celestine POV

.

Me:Guy this village don tire me o he be like i go, go city o because nothing dey this village again o. even all the fine fine girl don commot sef.

.

Osa:mahnn nor be lie o, be sef i for like go but i nor get anybody for city na, abi you get.

.

Me:you be m-mu o, see the kind question make you dey ask sef. you hear say John come from city yesterday?.

.

Osa:yes na, but that one na their business na.

.

Me:you see your life, me nor know wetin i dey do with you o, you just be like goat in form of human being, i go dey tell you mama she nor want hear.

.

Osa:fool, what of you make be ape in form of human being. na this one cause am make i nor dey follow you dey come you papa farm so.

.

Me:haha somebody nor dey happy with you again, na joke i dey na. but you know say John nor know anybody for city before he commot go.

.

Osa:i nor know that one o, me na this village i go stay o.

.

Me:i just say make i tell you say if nor see be for this local village make you nor cry o, i don even tire sef make we dey go house.

.

Osa:me sef don tire make we dey go na, but who one cry for you if you like you die na you luck one cry i nor go cry.

.

Me:na you sabi o, make we dey go na

.

we left the farm that day and i made up my mind that i must go to the city tomorrow and nothing but tomorrow.

“who do i know in the city” and that i can’t answer.

we get to the place where er pated ways with each other and i was left on my own.

when i get home that evening i told my parents about my decision and after sometime they said i can go to the city.

but i told them that i will very going with someone which was a big lie.

that night i could nor sleep well but i slept a little sha.

.

—–NEXT DAY——-

.

——–Osa POV——-

let me do and call that good for nothing boy so that we can go to the farm together.

but i never knew that he has left already.

.

Next Episode

Na Me Be Celestine - S01 E02

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Abigail - S01 E78
Story | 13 hours ago

Abigail - S01 E78

Abigail - S01 E77
Story | 14 hours ago

Abigail - S01 E77

Abigail - S01 E76
Story | 14 hours ago

Abigail - S01 E76

Abigail - S01 E75
Story | 14 hours ago

Abigail - S01 E75