How network spoil my relationship - S01 E25

1 year ago

Read Story: SEASON 1 EPISODE 25

And then……

The next thing we saw was Chike dashing towards Rexxie and

”pwaaaam”

Chike landed him a very big thunderous slap.

Rexxie who did not see the slap coming got blind for a seconds.

”You dey mad!?,who do you think you are.”

Chike said and gave him another big slap.

”oh my god!!!.”

The second slap bring Rexxie back to his sense.He quickly kneel down and started begging.

”please pardon me,i dont know you were in the class.Am very sorry.” he pleaded

” you get mind just dey oppress my boss.

You dis manchi!,we dey talk of my boss bae wey you wan collect from him and you dey here dey form james bond for us.”

”pwaaam.”

Skilo said and gave him another slap.

i start to dey pity my guy sef,if na me i don passed out be dat.

”baba make we take dis manchi to unit na how you see am.” Kiddi said to Chike

”you don buy market. let’s take him to unit.” Chike said.

Previous Episode

How Network Spoil My Relationship - S01 E24

Next Episode

How Network Spoil My Relationship - S01 E26

Comment Box is loading comments...
Related Stories
Forbidden Desire - S01 E22
Story

Forbidden Desire - S01 E22

1 min ago
Forbidden Desire - S01 E21
Story

Forbidden Desire - S01 E21

3 mins ago
Forbidden Desire - S01 E20
Story

Forbidden Desire - S01 E20

6 mins ago
Sex Master - S01  E05
Story

Sex Master - S01 E05

10 mins ago