Men Dey Reason - S01 E145

Story 2 years ago

Men Dey Reason - S01 E145

Read Story: SEASON 1 EPISODE 145

At that moment, a song came to my mind.

The song of the late Fela, “when cat sleep, rat

dey go bite him tail, wetin him dey find?………….

WAHALA e dey find, WAHALA e go get oooh”.

I was sure i would get Wahala from Brainbox,

what i prayed for was a mild Wahala.

“make una go beg Brainbox oh, Haruna say na

all of us wey thief him Fowl nahim go beg am

oh. Him say if one person no come, all of us

go run mad by tomorrow morning” Tega said.

“no worry make i go beg am, him go follow us,

no worry” Man said and walked out.

“what of Bigie na?” Baba jay asked. “na since

morning wey Police come ask us some

question, na since after then i no see am till

now” Tega said. “him go Ilya du Neked wire

joint go drink pammy, him go soon come”

Tupac assured.

“ehen Police wey come today say make

everybody wey dey dis compound no comot

for the compound tomorrow, say dem dey

come ask us some questions” Tega informed.

“we don enter Police case oh” I tot.

Wel, like the slogan goes: “Police is your

friend”.

What i never knew was that a wierd friendship

would soon spark up between one of us and

one of the Police Officers.

Previous Episode

Men Dey Reason - S01 E144

Next Episode

Men Dey Reason - S01 E146

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Abigail - S01 E55
Story | 1 day ago

Abigail - S01 E55

Abigail - S01 E54
Story | 1 day ago

Abigail - S01 E54

Abigail - S01 E53
Story | 1 day ago

Abigail - S01 E53

Abigail - S01 E53
Story | 1 day ago

Abigail - S01 E53