Men Dey Reason - S01 E107

Story 2 years ago

Men Dey Reason - S01 E107

Read Story: SEASON 1 EPISODE 107

I was so tired and weak.

I would go to work the next day for sure, only if

Sokoto became the capital of France and New York

the capital of Senegal.

“Madam Ifeoma say we no go work tomorrow wey

be Friday, she say she want make them the

welders weld the tank wey them go put inside the

pit wey we don dig, say na welders go work Friday

and Saturday” Man informed.

“make we enter Obele place go take Indomie and

Egg with Custard na” Man suggested.

“for this kin hot Sun nahim we go take hot

custard” Brainbox said.

“ehen, nahim good pass na, Obele go put enough

milk for the Custard, so our blood wey don dry go

come back” Man said.

Of a truth, my blood was dried up, all thanks to

Tramadol a.k.a Tea.

“guy see your zip dey open oh, see ur p’rick dey

show sef, why you no dey like to wear boxers sef”

I told Man.

“my boxers dem don tear finish, i go buy new ones”

Man said as he zipped up.

“why ur boxers no go tear, no be that your big

p’rick dey tear am?” I almost told him.

“Obele give us Indomie and Egg with Custard, milk

go plenty for the Custard oh” Man ordered.

As we sat in a round table of brotherhood, Man

brought out the 50k and started counting it. He

gave me my share, and gave Brainbox the rest.

Previous Episode

Men Dey Reason - S01 E106

Next Episode

Men Dey Reason - S01 E108

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Invincible - S01 E3015
Story | 5 hours ago

Invincible - S01 E3015

Invincible - S01 E3014
Story | 5 hours ago

Invincible - S01 E3014

Invincible - S01 E3013
Story | 6 hours ago

Invincible - S01 E3013

Invincible - S01 E3012
Story | 6 hours ago

Invincible - S01 E3012