Read Story: SEASON 1 EPISODE 18
Next morning, as early as 8am man woke me
up.
And he told me we should start preparing for
work.
I woke Brainbox also. The others were still
sleeping.
“we no go chop before we go?” Brainbox
asked.
“no worry we go chop vegetable soup for Mama
Calabar place” Man responded. “who be Mama
calabar?” Brainbox asked. “when we reach
there u
go see her” Man answered(his usual way of
answering such question).
Why i so much liked Mama Calabar canteen was
because the place was neat. Not only that,
because that was the canteen most kponkpon
workers ate their breakfast. “mehn! Calabar
women
sabi cook oh, i must marry Calabar woman oh” i
concluded as i munched my kingsize meat.
Mama Calabar canteen wasn’t far from our
“place
of work”, so we walked down gulping our
sachet
water, like the ghetto boys we were.
“e get one old man wey i want make we go see,
him name na Old solja, nahim be security man
for
dis site for night, na him hand key to where
dem
dey put cement dey dey, but as him no dey
around
dat yesterday him give me the key day before
yesterday make i hold am, but him call me dis
morning say him don come back, so make we go
greet am because that man dey help me well
well,
na him house i dey go drink water sometimes
sef,
him house no far from here” Man explained.
“Old Solja good morning” we chorused as we
got to
the shanty house. “unu morning” he
responded.
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}