Men Dey Reason - S01 E15

Story 2 years ago

Men Dey Reason - S01 E15

Read Story: SEASON 1 EPISODE 15

Paapa’s place was really a hideout for weed

smokers. Not only that, it was also a joint

where u

could find several cultist from different cults.

“make police no come here come pack all of us

oh” i tot as i continued smoking. It was as if

Snoop

read my mind, he said, “Flow no fear oh, here

na

Government approved Igboh Joint”.

“Man, something wey be like Ant dey waka for

my

chest oh, abi na the Tea wey i take?” i

whispered

to Man as i was puffing from my second Jumbo.

“naso Tea dey do na, u no sabi say na ur chest

ur

heart dey, the Tea dey pump blood comot for ur

chest go other part of ur body, na the blood

wey go

give ur body the strength wey u go use do

kponkpon work Tommorow” Man explained.

“How u take know all dis things sef? U be

Doctor?”

i said to Man. “i be Doctor na, Doctor of

kponkpon”

he responded.

Just then, Tupac and Bigie came in. I saw from

the

corner of my eyes that the both of them

anchored

Snoop. Not a baggas anchor, but a anchor, “so

Tupac, Bigie and Snoop be Ave Maria? So dem

dey

play Egede?”.

I almost joined the black brothers movement

when

i was in sch. But why i didn’t join was because,

guys in that cult were mostly robbers. Some

were

pilferers, others were pick pockets, while some

others had matured to become highway

robbers.

But i was sure Tupac, Snoop and Bigie were not

robbers, not knowing one of them was already

a

household name for pilfering.

Previous Episode

Men Dey Reason - S01 E14

Next Episode

Men Dey Reason - S01 E16

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Abigail - S01 E69
Story | 39 mins ago

Abigail - S01 E69

Abigail - S01 E68
Story | 43 mins ago

Abigail - S01 E68

Abigail - S01 E67
Story | 48 mins ago

Abigail - S01 E67

Abigail - S01 E66
Story | 53 mins ago

Abigail - S01 E66