Men Dey Reason - S01 E11

Story 2 years ago

Men Dey Reason - S01 E11

Read Story: SEASON 1 EPISODE 11

I stood up and said, “na one hand i go take finish

u oh, ur mate dey primary sch, u dey here, who be

ur Oga sef?”. Man stood up, came close to me and

whispered to my ears saying; “guy na him be the

main Obele oh, him no get Oga oh, na him get dis

canteen oh”. I laughed out loud and said, “how dis

small short guy go get dis kin big canteen”. I tot

he wasn’t the main Obele, i tot there was another

Obele inside. “na me u dey call short guy?” Obele

yelled, keeping his guard and ready to fight. “na

me u wan fight? una no get old man for una

Village abi?” i yelled keeping my guard also.

“Flow see small pekin wey u wan fight, u no dey

shame oh” i said in my mind. It was as if Man

heard what i said, he stood up, came close to me

and whispered to my ears: “Flow that Obele no be

small pekin oh, him just be like Aki and PawPaw

Wey dey act film, na Married man him be oh”. I

just wanted to beat the hell out of Obele so i

didn’t believe what Man told me. I didn’t believe

Obele was a Pigmy.

“i go beat u oh, i go blow ur face oh” Obele yelled.

“u wey short like dis, how ur hand go take reach

my face?” i tot. I never knew that even if his

hands couldn’t get to my face, there was

somewhere it could get to.

My d’ick.

He grabbed my d’ick with so much fury. I cried

out. I pleaded with him. I even told him i was

sorry, yet he still held my d’ick so tight. I heard a

sound as if something had burst. I tot my s’crotum

had burst. “Man make una beg for me na, make

him no cut my p’rick oh” i cried out.

Man and Brainbox came to my rescue saying;

“Obele abeg leave him p’rick na!! Obele abeg no

cut him p’rick!! Him no go call u small pekin

again!!”. “i dey mad wey i go call you small pekin?

u be big pekin oh!!!” i cried out.

Previous Episode

Men Dey Reason - S01 E10

Next Episode

Men Dey Reason - S01 E12

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Buying My Step Sister - S01 E14
Story | 2 days ago

Buying My Step Sister - S01 E14

Buying My Step Sister - S01 E13
Story | 2 days ago

Buying My Step Sister - S01 E13

Buying My Step Sister - S01 E12
Story | 2 days ago

Buying My Step Sister - S01 E12

Buying My Step Sister - S01 E11
Story | 2 days ago

Buying My Step Sister - S01 E11