Men Dey Reason - S01 E10

Story 2 years ago

Men Dey Reason - S01 E10

Read Story: SEASON 1 EPISODE 10

The next thing i saw was four men pouring water

on me. I initially tot they were the host of

heaven. I tot i was in heaven. One thing for sure

was that you can’t see bags of cement in heaven.

I wasn’t in heaven, i was in the store house

where bags of cement were stored.

“wetin bring me come here na? Work don finish?”

i asked at the same time. “work never finish oh,

we think say u don die oh, u fall for where u dey

work” Brainbox said. “but u don fall my hand oh,

why u no tell me say u no get power na” Man said.

“why u dey talk like dis na, shey i be like lazy

person?” i responded.

The other guys went to continue working while i

and Brainbox sat eating “bons” we bought from a

snacks seller.

“guy dis kponkpon work make sense oh” i said as

we walked home after work. “when i dey tell u say

kponkpon work na the best work, u no believe”

Man said. “Man wey dey reason!! Man wey dey

reason” I and Brainbox hailed.

It was for sure the best work like Man said.

because i was smiling home with 2400naira, though

the work i did was worth it. And if u multiply 2400

by 30days in a month, then u would aggree with

me that Kponkpon work was more Lucrative than a

Bank job. I promised myself i would put in more

effort to earn as much as Igbakwambo. It was

only a promise.

“Brainbox how much u get sef?” i asked. “Omo na

1200 oh, but tommorow na another day sha” he

responded. If only Tommorow could speak. “oboy i

dey hungry oh” I said yawning. “we go chop na,

we go enter Obele canteen go chop” Man added.

“who be Obele?” Brainbox queried, “no worry

when u reach the canteen u go see who him be”

Man said. “guy all my body dey pain me oh” I

complained. “no worry, e get one strong drug wey

we go buy, if una dey drink dat drug everyday

after una work finish, una no go dey get body

pain, the drug dey give power, nahim i dey drink

sef” Man said. On hearing that, i was happy my

“kpokpon strength” would be enhanced by an

elixir. Not knowing the drug Man was talking

about was almost like c’ocaine, it was killing.

Obele!!The only thing i knew about Obele was that

Obele meant Small in English. I never knew the

person we would meet at the Canteen would be

small but mighty.

“Obele give me indomie and Egg, and u go make

custard for me sef, u go put enof milk for the

custard oh, so the blood wey don comot for my

body as i dey work go come back” Man said as we

entered Obele canteen. “Obele which soup una

cook?” i asked. “u dey mad? Dis place be like

where dem dey sell soup?” Obele cursed. “see dis

small pekin oh, na me u dey tell say i dey mad? I be

ur mate?” i said. “i be like small pekin for ur eye?

na ur papa be small pekin” Obele cursed. I was

getting mad at the way Obele was insulting me. I

never believed Children could be that rude. It was

driving me crazy.

Previous Episode

Men Dey Reason - S01 E09

Next Episode

Men Dey Reason - S01 E11

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
The Wanted Virgin - S01 E95
Story | 6 hours ago

The Wanted Virgin - S01 E95

The Wanted Virgin - S01 E94
Story | 6 hours ago

The Wanted Virgin - S01 E94

The Wanted Virgin - S01 E93
Story | 6 hours ago

The Wanted Virgin - S01 E93

The Wanted Virgin - S01 E92
Story | 6 hours ago

The Wanted Virgin - S01 E92