My encounter with my chori mistress daughter - S02 E06

Story 2 years ago

My encounter with my chori mistress daughter - S02 E06

Read Story: SEASON 2 EPISODE 6

I can’t just sleep she notice it and said

Cassandra-oko am sorry for everitin but u rilli hurt me

Me-iyawo eh am also sori for cheating on you am owk,I knw I deserve it

She move closer and said have miz u,I said same here……….dats ao will start from kissing to f-----g and so on,we both slept off.

At exactly 4 40am I wake up and went to her bathroom to take my bath.after that she said

Cassandra-whr re you now going to

Me-ay side or church or I may hand around

Cassandra-owk manage dis 2k for your breakfast,we tok later

Me-com on I will be fine tanks

Cassandra-oga take joor I knw you will be fine

Me-owk tanks but kanyin pls allow me to go to dat modelling stuff. Pls am begging,I need dat money

CaSsandra-oh God early in d mawnin see shebi is 50k I will gve you 70k is dat all

Me-oh boi 70k I don get alart godwin]and who wil collect it

Cassandra-you now,I will send it to you today so forget it

Me-owk tanks.let me be goin ur old pals wil soon be here am off bye I kissed her and rush out

Sister bimbo don dey wait for me immedietly she saw the bike lite like dis she rush to d gate and open it

Me-ah ah na here you slip

Bimbo-no be you cause am

Me-eeya pele,sha let’s go inside.dats ao I also bang her

7 20am she almost faint and I knw wat am doin,coz wit my mr junior I can kill person even my sisi knw dat,ave once follow my guy to a brothel and d ashewo way my guy gve me said why did God gve me dis type of d--k dat my gfriend dey try oh]back to d scene

I prepare a milk for her and she can’t even move her body,I just help her to cook rice put am on top her room table and left there house

On getting to shop my boss said bros why you no come today eh kayode am telling you,if it happen I won’t be part of it oh[inside me I was like watin dey do dis man gan no be my head I won pray for abi watin be your own if to say I don go church ni shey I go c 70k oga na u sabi]

Cassandra called me and told me dat she don send the money

Me-but I tink I ask you not to send it

Cassandra- ehn now I don send it you can return it nawti boy

Me- oowk oh tanks

Cassandra-dont tank me,we wil tok later

Bimbo also called tanking me for the food I prepare for her that she is now getting beta.

The rest of the day went uneventfully

Previous Episode

My Encounter With My Chori Mistress Daughter - S02 E05

Next Episode

My Encounter With My Chori Mistress Daughter - S02 E07

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Dirty daughter - S01 E20
Story | 2 months ago

Dirty daughter - S01 E20

Dirty daughter - S01 E19
Story | 2 months ago

Dirty daughter - S01 E19

Dirty daughter - S01 E18
Story | 2 months ago

Dirty daughter - S01 E18

Dirty daughter - S01 E17
Story | 2 months ago

Dirty daughter - S01 E17