My encounter with my chori mistress daughter - S02 E03

Story 2 years ago

My encounter with my chori mistress daughter - S02 E03

Read Story: SEASON 2 EPISODE 3

Bimbo -I know just come and give me

I rush towards her and hug her,as I hug her na so I dey feel dat her soft breast,my mr junior con rise asif say he won sing national anthem…..she said

Bimbo-oga free me now

I free her and I check my time 8 15 already already I don late make I kuku late patapata

Bimbo -wat are u tinkin abi u no go again

I just plant a kiss on her lips she said I tink u said u re late?abeg leave late alone….

Gve her anoda kiss she quickly reply my sms that’s ao I turn her lips to red and while kissing her am also fingering her,I off my trousers and put in d disc she shouted saying kay you won kill me…..I bang her 4 good 20min after dat I went to d bathroom to clean up…now am set to go,…..she said

Bimbo-you know You did not use condom

Me-ehn ehn(seriously I no know)shey u be kid ni

Bimbo -last nite we did it raw this morning again raw am telling you ni

Me-see I don hear you bye bye

Bimbo -lemme tell you dis,is beta u tell dat ur girlfriend to behave normal,did she tink she alone can be enjoying this thing,there is noting I wont do to have you but if she behave wella I will choose her as my senior wife bye

Me-e be like say u don lost your manner,my dad gan way born me no get 2 wife,so na me go con marry 2 wife abi? Sumtin dey worry

Bimbo -wat re u now trying to say

Me-pls am late bye

I walk out nd took a bike to my shop on getting there I saw cassandra toking to boss(my boss is my church choir coordinator,so she knw her)

Me-good morning sir

Boss -kay wat says d time

Me-9 30 sir

Boss-u know you are not serious abi what is your problem ganself

Me-sorry sir

Boss -sorry 4 ur self,I think you said u will come to vigil last nite,I did not see you nd your friends said dey saw you,dat you said you are cummin

(Chai for her face,I con look at her face I know she will be like I don catch you again)

Boss-cant you tok

Me-actually sir I was,I mean I went to

Boss -see go and join your ppl,I know dt u need

deliverance,..oyin lets go to my office joor

I knw say I don enter dis 1,I knw say she no feel kill me and if she brk up wit me Bimbo dey dere but c-m to tink of it Bimbo get many guys 4 hand maybe if she is true wit me she go just dump me aish wich kind wahala be dis(na so my co workers start dere own)

Staff1-e be like say you dey crazi abi

Staff2-no be say he dey crazi,crazi don dey crazi him

Staff3-ogbeni shey no be your sisi be dat wating she con do?

Me-you,you get brain joor,you are not like dis 2 big fool

Staff 1 nd 2–ehn watin you tok who be fool,na thunder go fire you mumu……

We quickly finish the cleaning and also arrange some stuff…na so my boss con tok say he dey go out say oyin won see me…

My sisi con face me,oga lets tok

Previous Episode

My Encounter With My Chori Mistress Daughter - S02 E02

Next Episode

My Encounter With My Chori Mistress Daughter - S02 E04

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Dirty daughter - S01 E20
Story | 2 months ago

Dirty daughter - S01 E20

Dirty daughter - S01 E19
Story | 2 months ago

Dirty daughter - S01 E19

Dirty daughter - S01 E18
Story | 2 months ago

Dirty daughter - S01 E18

Dirty daughter - S01 E17
Story | 2 months ago

Dirty daughter - S01 E17