My encounter with my chori mistress daughter - S01 E11

Story 2 years ago

My encounter with my chori mistress daughter - S01 E11

Read Story: SEASON 1 EPISODE 11

as d pone was ringing she luk at my face(i don knw say na bimbo)kay d numba again?i said gve it to me,wat wil i tel dis gal be4 i pick d pone d call hung…tank God, ave not finish tankin God wen my pone ring again,cassandra smile nd said u nd dis ur customer i luk at ha face nd pick d cal

bimbo;kay whr u dey

me;c listen to me dnt u ave tym in ur aoz abi u no check am ni??

Bimbo;kay wat re u sayin is me now

me;oh God i knw bt try nd wait til 2moro mawnin i wil c-m to your place be4 goin to shop….thank u nd gudnyt

i cut d cal

me;u wnt blv dat dis lady wnt me to c-m to ha place dis nyt

cassandra;no be your customer

me;na u sabi

cassandra;sabi na u

me;after 8

cassandra;wat happen to after 8,u re slipin here 2nite

me;watin u tok,everibody don c me 4 church u wnt dem to cal my mum abi???

Cassandra;owk o

me;i mover closer to ha nd gve ha a kiss i knw say na wat she want be dat she ansa me,after almost 10min stil kizin

cassandra;bros pls can we use my bed??

Me;i laugh….

She almost make me to slip in ha aoz bt oh boi dat breast my hand must touch am 2nite…….xo i ave to satisfy ha veri wel….at excatly quarter past 10 we stop and i rush out to luk 4 bike to cari me down to bimbo area bt none of dem 1 go to dat area bt atlast i found 1

to be continue

sori 4 d late post na sickness 1 hammer bt tank God am sumao fit

Previous Episode

My Encounter With My Chori Mistress Daughter - S01 E10

Next Episode

My Encounter With My Chori Mistress Daughter - S01 E12

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
My last wish - S01 E50
Story | 2 hours ago

My last wish - S01 E50

My last wish - S01 E49
Story | 2 hours ago

My last wish - S01 E49

My last wish - S01 E48
Story | 2 hours ago

My last wish - S01 E48

My last wish - S01 E47
Story | 2 hours ago

My last wish - S01 E47