My encounter with my chori mistress daughter - S01 E08

Story 2 years ago

My encounter with my chori mistress daughter - S01 E08

Read Story: SEASON 1 EPISODE 8

‘U were very very busy in church today, hope no probs?’… As I read d msg..my head don dey work full time..wetin I go tell this girl???.chai! The tone she used seemed simple but I know that if I don’t handle it well she will simply give me red card (she’s very fast in doing that).. we’ve broken up several times.. how i still get her back is what I don’t know.

Anyway I was thinking of how to trick my people @ home dt i won’t be sleeping @ home dt night. Immediately I logged into my 2go acct & I saw my bae online. i no say i don enta gobe. na only God fit help me handle am cos she be Margaret Thatcher the second. She no go talk ooo but d one wey she go do dey inside her. Na so i come dey follow am tok say mk she no vex but she come tok say she no vex say she wan know wetin I dey follow bimbo tok. As I tell am say Bimbo just dey greet me na so she no tok again but I just dey pray for my mind dt make she no get d dangerous game I dey play cos as she dey so she be my only.

I was able to steer d topic of our discussion away from Bimbo issue & I was safe. D next morning i just dey happy for shop even my oga come dey wonder if I dey alright.. na so my fellow sales boy dey ask me if i win visa or na money I win..I just tell am say mk e free me.. throughout d day na Bimbo thought fill my mind but as I come dey happy na so ma gf thoughts too dey enter my mind cos I dey fear am as she dey so..

As 6 knack like dis..na fly I fly reach home..I tell my mama say I dey go vigil say vigil self go last 3 days..my mama tell me say mk I dey go.wetin she go tok before..wen I reach Bimbo street, I call Bimbo say I don dey around ooo say mk she come out.. As Bimbo come out wey I sight am.. I just ask am if her mama don go true true..she tok say yes..she come welcome wella..o boy d girl dey wear bum shorts & tank top…

her breasts self wan fall out..I come dey think to myself say d thing wey I fit do wt dt breast ehn…I still dey think am wet my bae just call me

Previous Episode

My Encounter With My Chori Mistress Daughter - S01 E07

Next Episode

My Encounter With My Chori Mistress Daughter - S01 E09

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
June break - S01 E19
Story | 3 hours ago

June break - S01 E19

June break - S01 E18
Story | 3 hours ago

June break - S01 E18

June break - S01 E17
Story | 3 hours ago

June break - S01 E17

June break - S01 E16
Story | 3 hours ago

June break - S01 E16